Here is The lyrics of Paul Okoye’s song “Call Heaven”, an emotional clarion call to his late parents to intervene in the on-going dispute among them (Psquare and their elder brother – Jude) which might eventually lead to their breakup.
(sobs)
Make somebody please go heaven Make i tell my mama say e don happen Eh Eh Or Papa, Na that level…
eh ya Wey i promise you say e no go happen If to say Una dey For everything wey dey happen today E For be say we no go misbehave All man go dey concentrate Wherever you are……….. We no be who we are……
Cos if to say una dey For everything wey dey happen today E for be say una go intervene
Cos right now everything na pain See your children dey misbehave See the fans all ’em dem dey shake
Weeping/beat till fade….
0 comments:
Post a Comment
Your Comment have been submited and will be Visible after Approval